Friday, 6 October 2017

Nine people don die on top Illegal alcohol for Tanzania

Na like nine people don die while others have dey hospital for Tanzania main city Dar es Salaam after dem drink illicit alcohol.  

According to local authorities, the liquor get one industrial chemical wey dem dey call 'GV' Gentian violet, wey be antiseptic dye wey dem dey use treat infections of the skin, na wetin dem suspect say cause the death be that.  

No comments:

Post a Comment