Saturday 7 October 2017

"One Corner" Dance Scatter Burial Ceremony, Turn am to Party for Ghana

One go wonder wetin this One corner dance be,shey na dance abi something wey dey spiritual 
For this video, the dance scatter one burial ceremony kon make people forgot say na sober mood dem suppose dey for burial. 
 

No comments:

Post a Comment