Saturday 7 October 2017

"SARS officers are not supposed to wear plain clothes while on duty" Zonal PPRO, Dolapo Badmus yan

Zonal Police PRO, SP Dolapo Badmus don react on top the viral video of a Police officer wey dem picture for plain clothes while e dey carry gun.

According to her, the officer be member of the Special Anti-robbery Squad (SARS). 
She follow yan say SARS officers no suppose wear plain clothes while dem dey on duty. 
She reveal say the force get special outfit for SARS officers wey go make citizens to take know dem when dem approach us. 

No comments:

Post a Comment