Tuesday 14 November 2017

See wetin happen between Adekunle Gold, Simi and the 'hypeman' zone

Love birds, Simi and Adekunle Gold just create a new lovers 'zone'.

Adekunle Gold wey people know as Simi on top twitter praise her after she win the 'Songwriter of the year' award at Afrima with tweet wey read:
 'Simi that can write 10 songs on one beat. No on esle coulda won it tbh. well deserved'.

Simi respond as she yan say, 'u ma fave hypeman'.

Now people on top social media dey yan say Adekunle Gold don dey  'hypeman' corner. 

No comments:

Post a Comment