Tuesday 12 December 2017

Hollywood actor John Boyega take em family member go UK premiere of Star Wars

John Boyega wey be one of the star for the blockbuster sci-fi, Star Wars; The Last Jedi, grace the red carpet of the movie premiere for UK for company of em immediate family. 
John wey dem born for south London to British Nigerian parents, dey accompany to the movie premiere by em parents, Samson and Abigail Adegboyega, em sisters Blessing and Grace and em nephews; JJ and Ezra. 

No comments:

Post a Comment