Sunday 21 January 2018

Ciara dey face backlash after she repost video about marriage and advising women to "level up"

Ciara don vex lot of people after she repost one video telling single women say the reason dem no marry na because dem dey walk for the spirit of "girlfriend".

 She then advise women to "level up" in order to get a husband.
The video wey she repost on social media be from one sermon by John Gray. For the sermon, Gray talk about women wey dey act like girlfriends instead of already acting like a wife prior to marriage.
The mother-of-two repost the video with the caption: "#LevelUp. Don’t Settle."

No comments:

Post a Comment