Monday 8 January 2018

Pablo Ayodeji wey scam people on twitter claim say e get multiple personality disorder


Twitter user, Pablo Ayodeji wey people known as #5k bae wey dem call out few week ago after he scam some Twitter users, don come out to claim say he get Multiple Personality Disorder.

According to him, no doctor diagnosed am and he never do anything about the situation. 
He yan say he no dey  claim to be mentally ill just to avoid going to jail for stealing from people. 


No comments:

Post a Comment