Showing posts with label Crisis. Show all posts
Showing posts with label Crisis. Show all posts

Saturday, 16 September 2017

"You are safe here"-Gombe State Governor yan Igbos wey dey the state



As gbege dey happen between IPOB members and Nigerian Army, Gombe state governor, Ibrahim Dankwambo on top twitter don assure Igbos wey dey Gombe state say dem dey safe.