As gbege dey happen between IPOB members and Nigerian Army, Gombe state governor, Ibrahim Dankwambo on top twitter don assure Igbos wey dey Gombe state say dem dey safe.
E follow yan say dem don take security measures so dem go ensure their safety for Gombe state.
Read watin he tweet for here:
No comments:
Post a Comment