Showing posts with label celebrity. Show all posts
Showing posts with label celebrity. Show all posts
Sunday, 1 October 2017
See photo of Prince Harry and em Gf Meghan Markle
Prince Harry and em girlfriend, actress Meghan Markle look very much in love as dem watch closing of the games for Toronto on Saturday night.
Tuesday, 26 September 2017
Make una see as P-square brothers almost throw each other blow for their lawyer office
P-Square brothers wey be Peter, Paul and Jude Okoye nearly throw blow for their lawyer office after insult themselves.
Friday, 22 September 2017
Fashion enterpreneur, Uche Nnaji and em wife celebrate their 4th wedding anniversary
Fashion entrepreneur, Uche Nnaji, and em beautiful wife, Anthinia,dey celebrate their 4th wedding anniversary today.
"Save yourself little life embarrassing issues by keeping your sh*t on the low" - Toyin Lawani yan
Fashion designer/entrepreneur, Toyin Lawani on top Instagram don advice people say make dem keep their relationship comot from public.
Yemi Alade dey show off her behind for new photo
Singer Yemi Alade aka Mama Africa for new photo, step out in all white outfit as she go one interview for London.
Thursday, 21 September 2017
'I've decided it's time to put our differences behind us, and start afresh' - Amir Khan’s estranged wife yan say dem don come back together
Amir Khan's estranged wife, Faryal Makhdoom don hint say she dey back with her boxer husband after she publicly accuse am of infidelity.
Hollywood actor and former football star Bernie Casey don die
Hollywood actor Bernie Casey wey dey inside film like Boxcar Bertha, Never Say Never Again and Revenge of the Nerds after em career as a standout for NFL don die at the age of 78 for one hospital wey dey Los Angeles.
Singer Omawunmi share photo of her husband, Tosin Yusuf
Singer Omawunmi wey no too dey share photo of her family, share this photo of her husband on top her Insta story.
Cardi B yan say New York Police attack her kon hold her for 'Choke hold'
Rapper Cardi B yan say one New York City Police attack her on Tuesday evening, kon put her for choke hold after em slam her against her car.
Tuesday, 19 September 2017
"Its so rude of people to say I'm getting fat" - Khloe Kardashian yan
Khloe Kardashian don reply one body shamer wey dey call her 'fat'on top one of her recent photo wey go viral
Beyonce dey flaunt her sexy curves for new photo
Award-winning singer, Beyonce dey show us her post-pregnancy body again two month after she born her twins, Rumi and Sir with her husband Jay-z.
Subscribe to:
Posts (Atom)















