2017 Miss BumBum contestants go support Brazil President Michel Temer for em campaign wey dey promote value of forest against deforestation for the country.
Dem tie the contestants to tree kon tape their mouth as dem join the campaign. See photos for here:
No comments:
Post a Comment