Tuesday, 29 August 2017

Ogun State Police Command don rescue six children from human trafficker

Ogun State Police Command don rescue six children from one human trafficker for the state.

The suspect Paul Aganla wey dem arrest on the 26th of August for Isiu wey dey Owode-Egba area of the state, dem parade am on Monday for the command headquaters, Eleweran, Abeokuta.



The State Commissioner of Police, Ahmed Iliyasu yan newsmen say dem catch Aganla wey be native of Cross River State with six children wey their age dey between sevem and 13, wey dem bring from Cross RIver State to Abeokuta to take engage for child labour.

No comments:

Post a Comment