Thursday, 7 September 2017

2018 World Cup Qualifier: FIFA don order make South Africa and Senegal replay their match because say one Ghanaian referee wey dem don ban for life influence the match




The world football governing body, FIFA,don order make South Africa and Senegal replay World cup qualifier because say one Ghanaian referee wey dem don ban for life manipulate the match.



The game wey dem play non 12th November 2016, na South Africa win as dem play 2-1 after one Ghanaian referee Joseph Lamptey carry penalty give South Africa for one handball wey o exist, and dem kon ban am after wetin em do for life.

African soccer’s governing body (CAF) yan say Lamptey dey guilty of poor performance for one statement wey dem release.

For one statement wey FIFA spokesman issue, he yan say:

“The Bureau for the Fifa World Cup Qualifiers ordered a replay of the qualification match between South Africa and Senegal held on 12 November 2016.

“The match will be replayed within the November 2017 international window, with the exact date to be confirmed in due course.

“As stated in the Fifa World Cup regulations, this decision shall come into effect immediately, but shall be subject to confirmation by the Organising Committee for Fifa Competitions at its next meeting, scheduled for 14 September.”

No comments:

Post a Comment