Friday, 8 September 2017

"Allah granted her wish" one Nigerian man wey loose em beautiful wife for Mecca after 2017 Hajj yan



One Nigerian man, Abdullahi Mahuta on top Facebook wey loose em wife for Mecca after dem finish 2017 Hajj yan say Allah grant em wife wish as na watin she dey always wish say make Allah carry her soul comot after she complete hajj.





No comments:

Post a Comment