Basketmouth don yan say the former photo of pikin wey dey put em hand for em cheek no be am.
He kon carry em real throw back photo share on top em social media.
He caption the photo:
"Oya naaa!!! Where the people wey de accuse me wrongly? Una don see my baby pics now? Can I rest now? So as you can see, the kid 'top left' isn't me. Case closed".
No comments:
Post a Comment