Thursday, 7 September 2017

Dem don catch one Alfa for Lagos wey dey try use one lady for ritual




According to a Facebook user, Abbey Peterz, dem catch one Alfa on Wednesday 6th September wey dey try use one young girl do ritual for Olorunda Local Council Development Area in Badagry, Lagos.



He share this photo kon write:


"Wonder shall never end, see Ritualist Alfa cut today in magbon Obele Esepe town in Olorunda LCDA badagry, try to use this lady from Ibadan for Rituals. Please continue sharing it Will get to the Family of this lady in Ibadan and Authority".

No comments:

Post a Comment