Thursday, 21 September 2017

Dem find one baby for inside waste pipe of one tour bus



Staffs wey dey clean for Bangkok to Phitsanulok tour bus, as dem dey try comot sanitary towels and tissues from one waste pipe don find two feet wey belong to fetus body of boy wey be four to five month.



Dem call Police and medics to the garage of  Phitsanulok Yan Yon company and dem comot the pikin.

Investigator also find blood for the seats of C12 and D12 for the down stair of the double decker vehicle.

Na under the same name dem register the two seat and police dey try contact the person to see if dem dey connected to the case.

No comments:

Post a Comment