Nollywood actress Eniola Badmus wey just add another year yesterday and her fans dey wish her happy 40th don yan say she never reach 40-years.
She thank people wey wish her but kon clear the air about her age.
As she dey follow Encomium Magazine talk, she yan say:
"Yes, today is my birthday, and I am so happy and fulfilled about it. I give God the glory."
"I am 34 today. I thank God for all He has done in my life."
She follow yan say:
"Who said I am not 34? If I claim that, don’t you know I still have elderly ones? What age do you want them to be? Please, I have not clocked 40, I am 34. I don’t know why people are getting it wrong."
Her profile for Wikipedia yan say na September7, 1977 dem born her.
No comments:
Post a Comment