The Inspector General of Police, Ibrahim Idris on Thursday go pay condolence visit to family of ASP Cyril Nwosu.
Na last week when IPOB members attack kon burn down Ariaria Police Division,Aba, wey ASP Nwosu die.
During the attack, some of the Police officers get serious injury, dem rush Nwosu wey dey part of the people wey get serious injury go Living Word Hospital where dem admit am.
He later die for the hospital as a result of the serious injury wey em get.
No comments:
Post a Comment