According to Zambian local media, the man return to em house wey dey Solwezi for middle of the night from Lumwana where e dey work kon find the man and em wife on top their matrimonial bed as dem dey sleep.
He snap some photo of dem kon go em kitchen where e carry pounding stick, he kon use the pounding stick hit the man on top em head.
The secret lover die as em head break and em brain kon spill out.
The angry husband kon pick up the body of his wife lover, put am for em car kon drive go police station where he hand himself over.
The body of the deceased dey for solwezi general hospital mortuary.
No comments:
Post a Comment