Police from the Igbogbo division don arrest one nursing mother wey her name be Gift because she set her husband10-year-old brother on top fire for their house wey dey Adenugba Street, Agunfoye, Ikorodu.
Gift yan say na because the boy throw away em trousers na why she set am on fire as purnishment.
Na the people wey dey live for the area when dem dey hear as the boy dey cry rush to help am and put out the fire but em pass out before dem fit put the fire out.
The little boy name be Chimobi, he come from Ishielu, Lagos State Government since the mata happen don take the boy into custody.
According to reports, after dem put out the fire, good samaritans carry Chimobi go Ikorodu General Hospital, Ikorodu.
According to reports, after dem put out the fire, good samaritans carry Chimobi go Ikorodu General Hospital, Ikorodu.
Na Chimobi brother carry am come Lagos for 2016 to dey live with em family but since e don come Gift, em brother wife don dey abuse am.
One of their neighbour yan say:
“He is the younger brother of the man, who is a security guard in a firm. He was not enrolled in any school after he was brought from the village. The brother wanted him to be assisting the wife, who had a baby about a year ago, with house chores and other things.
“The woman has been abusing him for some time now. There are marks of past floggings on his body. He also has sores.
“People in the community could no longer keep quiet when the last incident happened on Wednesday, September 6. She poured kerosene on the boy and lit him with a matchstick.”
No comments:
Post a Comment