Tanzanian born Singer Diamond Platnumz, 27, wey don admit say em side chick born male pikin for am, go em main chick Zari Hassan 37th birthday party for South Africa.
Zari Hassan, who on top Instagram DMs confront her man's side chick, don forgiven her baby Daddy Diamond.
When news say Diamond give another woman belle, Zari on top Snapchat slam Platnumz, who be the father of two of her pikin.
But e be like say dem don settle the mata.
The gorgeous South African mother of five get three pikin from her former marriage.
No comments:
Post a Comment