Thursday 12 October 2017

Davido react on top news say na em driver and car dem use transport Tagbo go hospital

News break say na Davido driver and two of em friend carry Tagbo to the General Hospital where dem abandon am. 

As em dey follow journalists talk for one press briefing, Commissioner of Police, CP Imohimi Edgar reveal say na Davido driver, Tunde Yusuf and two of em friend carry Tagbo General Hospital. 
Davido on top em Instagram react to the story kon yan say e go soon release em own statement.
See wetin e post for here:




No comments:

Post a Comment