Thursday 12 October 2017

Make una see photo from the candle night wey dem do for Dj Olu

Family and friends of Oluwagbemiga Abiodun aka DJ Olu, hold candlelight service for am in Banana Island, Ikoyi yesterday. 

Dem go bury am today, October 12th. May em soul rest in peace, Amen. 

Make una see more photo for here:




No comments:

Post a Comment