Monday 27 November 2017

Mother of nine, Keke Wyatt show off post baby body

R&B Divas reality star, Keke Wyatt look stunning! The 35 year old mother of nine wey born her youngest child just a month ago, show off her post baby body for new photo.

For April 2017, Wyatt announce say she dey pregnant with her ninth child. In early September 2017, dem report say Wyatt and her second husband, Michael Jamar dey divorce while she dey 8 months pregnant with their ninth child.
Her estrange husband, Michael Jamar confirm the news saying that Wyatt’s behavior dey toxic.

No comments:

Post a Comment