Showing posts with label Politics. Show all posts
Showing posts with label Politics. Show all posts

Wednesday, 20 September 2017

"IPOB crisis is bigger than Boko Haram"- Borno State Governor, Kashim Shettima yan



Borno State Governor, Kashim Shettima, yan say the crisis wey  members of the Indigenous People of Biafra (IPOB) dey cause big pass the one wey terrorist group, Boko Haram don cause.

Monday, 18 September 2017

'Declaration of IPOB as a terrorist organization is unconstitutional' - Bukola Saraki yan



Senate President, Bukola Saraki don yan say e dey unconstitutional as Nigerian Army announce on Friday say IPOB be Militant terrorist group wey dem don ban their activities for Naija.