Showing posts with label death. Show all posts
Showing posts with label death. Show all posts

Monday, 18 September 2017

One new bride don die suddenly as she dey receive guest 10 days after her wedding



One new bride wey her name be Zainab Sodangi don die won kind way wey people no understand  10days after she marry her husband, Salim Sondagi.

Sunday, 3 September 2017

Gulder Ultimate Search3 Winner, Hector Joberteh, Shot dead in Lagos



Gunmen juat say make dem waste this young man life, Gulder Ultimate Search Season 3 (2006) winner Hector Joberteh don die today for lagos after gunmen shoot am.

Facebook user, Oluwatosin Van Phillips Genesis write on top em timeline dey narrate how the incident take happen