Showing posts with label entertainment. Show all posts
Showing posts with label entertainment. Show all posts
Monday, 4 September 2017
Shina Peller 11 year old daughter enter music
Naomi Peller, wey be 11 year old daughter of entertainment personality, Shina Peller don start to dey do music as she just release her debut single wey she title Believe.
Sunday, 3 September 2017
This Actress Omotola Jalade Ekeinde Dress Dey Give Person Goose Bumps!
Nollywood Actress, Omotola Jalade Ekeinde dazzle for this black gown as she step out for The Tribunal movie premiere wey she also act inside
Tuesday, 29 August 2017
Nollywood Actor, Obi Madubogwo don die
Nollywood actor, Obi Madubogwo who don dey battle with diabetes since, don finally lost the battle to death.
He die yesterday, after them talk say he develop fever. Dem rush am go hospital where the thing kon worse pass as e suppose be, where he later kon die. May he soul rest in peace.
He die yesterday, after them talk say he develop fever. Dem rush am go hospital where the thing kon worse pass as e suppose be, where he later kon die. May he soul rest in peace.
Subscribe to:
Posts (Atom)