Wednesday 13 September 2017

Cristiano Ronaldo mama don share fine photo of his twins as dem dey sleep



Cristiano Ronaldo mama Maria Dolores dos Santos Aveiro on top Instagram don share sweet family photo wey dey show herself and her son as dem dey take selfie with em twins Mateo and Eva wey dey sleep on top bed.


Na through surrogate the Real Madrid footballer welcome em son and daughter for June.

No comments:

Post a Comment