Wednesday 13 September 2017

Governor Ambode and em wife, Bolanle don receive the one day governor, Bukola with her cabinet for Lagos house


Lagos State Governor, Mr. Akinwunmi Ambode don meeet
the person wey win the 2017 Spelling Bee Competition and the One-Day Governor,wey be Miss Zuffon Bukola wey come from Awodi Ora Senior Secondary School, Deputy Governor, Dr. (Mrs.) Oluranti Adebule and One-Day Deputy Governor, Miss Rosemary Ogidan wey come from Methodist Senior High, Badagry and  her Cabinet members.

Dem go see the Governor Ambode, for Lagos House, Ikeja, for Wednesday, September 13, 2017 as dem dey carry out their duty as the one day governor for Lagos.

See more photo for here:





No comments:

Post a Comment