Wednesday 13 September 2017

Serena Williams dey shine for new photo wey she share take return to social media



Tennis champion Serena Williams wey welcome her first pikin with her fiance, Alexis Ohanian for September 1st don come back for social media.



She post on top her instagram one photo of her self and her finance, kon capture am:
'... but are you ready?'

No comments:

Post a Comment