Friday, 8 September 2017

Make una see cute pre-wedding photo of Yomi Casual and em fiancee,Grace




Celebrity Fashion designer, Yomi Makun wey dem dey popularly call Yomi Casual wey just get engage and do em introduction for August with em long time girlfriend, Grace just share em pre-wedding shoot.

See more photo for here:


No comments:

Post a Comment