Wednesday, 18 October 2017

Dem arrest two Nigerian men with fake South African passports in Thailand

Nong Khai immigration police, Thailand on Monday October 16th, Don arrest two Nigerian men wey dem find say na fake passports dem dey use.
The Nigerian nationals  names be Katego Ofentse Makabane and Wayne Junior Shinbambo, both wey be 35-year old, try to cross the border to Laos for the Thai-Laos Friendship Bridge.
They yan immigration officers sa dem dey go South African embassy for Vientiane.

However, when officers check their South African passports dem notice different things wey dey strange. 

As dem kon dey question the two men dem confess say na fake South African passports and admitted they actually from Nigeria.
One man said he had entered Thailand at Phuket Airport while the other said he entered at Padang Besar.
The men said a friend in Thailand made the fake passports for them after their original passports had expired.

No comments:

Post a Comment