Showing posts with label Instagram. Show all posts
Showing posts with label Instagram. Show all posts

Wednesday, 20 September 2017

Ex Miss Nigeria, Sylvia Emechete don share fine photo of her husband, Chris.



Miss Nigeria 2002, Sylvia Edem-Emechete don share fine photo of her husband of 10 years and the father of her two pikin, Chris on top Instagram.

Thursday, 31 August 2017

"I will retire with the crown" - Huddah Monroe warn her competitors


Huddah Monroe and Vera Sidika na Kenyan Socialites wey be sey dem be like Cat and Dog as dem dey always fight ontop their wealth, fame and person wey fit get the richest men.


Wednesday, 30 August 2017

'The Ooni and I are No more' Queen Wuraola don confirm her marriage crash

Former Queen of Ife, Olori Wuraola don confirm say her 17 month old marriage to Ooni of Ife, Oba Adeyeye Enitan Ogunwusi.


On top her Instagram post she write:
'The Ooni and I are No more'

Tuesday, 29 August 2017

"Please leave my family alone" Uche Jombo yan on top reports say she don divorce

Actress, Uche Jombo on top Instagram don yan say all the rumor say she don divorce her husband Kenney Rodriguez na lie.

See watin she post for here: